Tekno – Freetown Lyrics
Freetown Lyrics By Tekno
Tekno – Freetown Lyrics. Browse through the official lyrics to Tekno new song tagged “Freetown” mp3 download.
ALSO CHECKOUT : Tekno – Freetown
What go up must come down
When I dey vex I dey calm down
Sierra Leone is a Freetown
But the people no dey see chow
So me go down to Lagos city
Giant of Africa wey no get…
Constant electricity hmmm
Say me go in the streets
Too many people I dey pity…
Three years old for road dem dey beg money
Highway no be for small pikin
For how long we go pray make e better
How many times we go pray make e better
Since mama born me my people dey pray say make e better
Offering and tithe everyday we dey pay say make e better
Talk my own through my melody
Me no care, if no one care for me
Who I fit help, I go give money
Na d kind ting wey dey ginger me
I know me no fit help everybody but…
Anyhow I go dey must to know me
Some dey wey dey argue who get money but…
No better hospital wey dey for street
Instablog like television
No fit post our politician
Election na selection
All man get him position
What go up must come down
When I dey vex I dey calm down
Sierra Leone is a Freetown
But the people no dey see chow
So me go down to Lagos city
Giant of Africa wey no get…
Constant electricity hmmm
Say me go in the streets
Too many people I dey pity…
Three years old for road dem dey beg money
Highway no be for small pikin
For how long we go pray make e better
How many times we go pray make e better
Since mama born me my people dey pray say make e better
Offering and tithe everyday we dey pay say make e better
Tell me where I wan begin
Hunger wan kill person pikin
E don bad since 1990
Still be like dis till 2020…
Dunno, how we still dey go like dis
Tell me, how d road dey bad like dis o
Fuel scarcity for country wey get everything e need to dey very f***king
What go up must come down
Food e no dey
Light e no dey
Water no dey
Work e no dey
How my people go dey?
How una dey?