Lyrics : StarBoy Ft Blaq Jerzee x Wizkid – Blow
Lyrics : StarBoy Ft Blaq Jerzee x Wizkid – Blow
Read through the lyrics to Blow by StarBoy featuring Blaq Jerzee and Wizkid.
Learn and be a pro artiste in no time.
Download : StarBoy Ft Blaq Jerzee x Wizkid – Blow
Oh yeah yeah yeah
Ehh mo gbe o eeh (bloq jerzee on the beat)
For the girl for the girl dem
You have captured my heart ooh
Baby o eh any time I move you
Dey hold me down o baby o yeah
Sey I mush to shoot my shot oh baby ooh yeah
Maka chukwu I pray
Make e no over the bar (over the bar)
Everyday with you, I dey sempe sempe
High me like I drink sapele water
Body come dey do me like
Kulu ke kulu ke ke
We go run the matter inside the keke na pe pe
Everyday with you I dey sempe sempe
Higth me like I drink sapele water
Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke
We go run the matter inside the keke na pe-pe
Yeah
Oya baby blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Sample your trumpet blow blow
Oya baby jo jo jo
Jo fun daddy yo yo
Jo jo like mummy
Jojo fun alhaji ooh
Baby make I yan you diffent tori
See the feeing you give me
My girl e dey enter baby ooh
I beg you do me small small
I beg you do me no be rush
That girl baby blow blow blow
Oya baby blow blow
Blow blow blow fun daddy yo yo
Blow blow like mummy yo yo
Blow my cassava yo wo wo
Oya baby blow blow
Blow blow like mummy yo yo
Blow blow like daddy yo yo
Oh my baby blow blow blow
Oya baby sempe sempe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje jeje
Run the ùatter inside the keke na pe-pe
Oya baby sempe sempe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje jeje
Run the matter inside the keke na pe-pe yeah
Oya baby blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Sample your trumpet blow blow
Oya baby jo jo jo fun daddy yo yo
Jo jo like mummy
Jo fun alhaji ooh
Say say
You have captured my heart ooh
Baby oo eeh, any time I move you dey
Hold me down o baby oo yeah
Sey I must to shoot my shot ooh
Baby ooh maka chukwu I pray
Make e no over the bar (Over the bar)
Oya baby sempe sempe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje jeje
Run the matter inside the keke na pe-pe yeah