Shatta Wale – 2Known Lyrics
Shatta Wale – 2Known Lyrics. Oh yeah
1 Don
E coil
Don spoil
VERSE
For demma face we do am and dem say sosket
Man wey naked no dey put am for pocket
To piss no hard but chicken no fit ei
I dey walk slow like a tortoise
Magical life dem say man a cultist
Dem try convince i never bought it
This be our mission ano dey abort it
Your own country buh you go be my tourist
Your witness say she never saw this
One way or the other we break promise
Already tell dem Shatta Movement is a calling